Poems

E GO BETTER.....

O

I write like I breathe

October 2, 20261 min read8 views
0
E GO BETTER.....
E GO BETTER… Dem call Nigeria the giant of Africa, but why giant dey struggle to stand? Mama count her money twice before she enter market. Graduate dey hold certificate, while opportunity dey ask for connection. Pikin dey classroom, dreaming to become doctor, but textbook no dey. We say, “God dey,” because sometimes, na faith we get. Still, we wake up. We hustle. We pray. We try again. Nigeria, we tire but we still dey here.

You finished this work

Support or respond to Olubiyo Mercy Toluwalase.

Review · 0

Reviews (0)

Join Creative Garden to post a review.